
Blaqbonez “Haba” Lyrics
March 26, 2026 • 2:19 pm Posted By
Blaqbonez Lyrics
“Haba”
Bebetibe bebeti bebe
Bebetibe
Trending Now!!:
Haba Haba Haba
Shayo don they enter
I don dey leave am enter
Biggi man don dey stagger ah
Haba haba haba
The gbedu don they enter ah
The Dj don they scatter oh
Belike say fire they my trouser ah
Henny Hennessy Moët don they go
Me I don they slow
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo
Hennessy Moët don they go
Me I don they slow lolo
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo
Tell her make she calm down calm down
Calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit for I get 9 lives
Tell her make she calm down calm down
Calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit for I get 9 lives
Haba Haba Haba
Wetin be the matter
Shey na because I get e power
Wey you wan kill me fro my mama ah
Haba haba haba
I don dey loose my temper ah
Amaka send your aza ah
She no leave until I wire
Because of you nwanyioma
Me I no con pai for here
Many many rappers turn each other to enemy
If your booty was a rapper e for deadly
If you must scream my oh my
Oh my baby why oh why
Tell me tell me all this rappers don they plenty
If your booty was a rapper will you impress me
Henny Hennessy Moët don they go
Me I don they slow
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo
Henny Hennessy Moët don they go
Me I don they slow
She they whine like korodom
Make a man wan dey kololo
Tell her make she calm down calm down
Calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit for I get 9 lives
Tell her make she calm down calm down
Calm down
But she say she wan whine until a man die
But I no fit for I get 9 lives
Bebetibe bebeti bebe
Check Out More PEOPLE Also View
1 Comment
-
Anonymous says:
SUGAR BOY
Leave a Reply
We Value Your Feedback! Please ensure that your comment is respectful and relevant to the topic. Any inappropriate or spammy content will be removed. You can also provide links to helpful resources, but please avoid sharing unrelated links. Thank you for contributing to the conversation!
Comment *
Name
Notify me via e-mail if anyone answers my comment.