Rema – Beamer (Bad Boys) Lyrics
February 27, 2026 • 10:48 am Posted By
Rema Lyrics
“Beamer (Bad Boys)”
[Intro]
Trending Now!!:
Eh, Rvssian, ohhh, huh huh huh, huh, another banger
[Chorus]
African girl come and hop in my beamer, you know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peter, for my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata, if you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita, I go chop am like say na semovita oh
[Post-Chorus]
Bad boys like you, I like bad boys like you, you, yah, boys like you, I like bad boys like you
[Bridge]
Finna give her all the touching and the loving that she needing, baka wey dey make a bad man shout Oroma
Filomena do the dirty wine for dah conga, no fit to leave you for any reason
[Verse 1]
I want to invest in your body oh, I want to invest with my money oh
You know say na you I go marry oh, how many pikin we go born oh
This our love no go funny oh eh, me I no go dey play with my shawty oh eh
Anytime I look at your body oh eh, girl you dey make me dey horny oh eh
Hmmm, hmmm, hmmm, shawty o your body make me go down low, wetin I go do without your love, ooh
[Chorus]
African girl come and hop in my beamer, you know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peter, for my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata, if you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita, I go chop am like say na semovita oh
[Post-Chorus]
Bad boys like you, I like bad boys like you, you, yah, boys like you, I like bad boys like you
[Bridge]
Finna give her all the touching and the loving that she needing, biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma
Filomena do the dirty wine for dah conga, no fit to leave you for any reason
[Verse 2]
Girl I go dey for you, girl I go dey for you baby, dey for you, girl I go craze for you baby
Vex for you, why I go vex for you baby, fool for you, I too mumu for you baby
Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer, Omotena o imma young fella but me I fit to spend all my racks and chedah for you
Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer, Omotena o imma young fella but me I fit to spend all my racks and chedah for you, for you
[Chorus]
African girl come and hop in my beamer, you know me, I really wanna take you for dinner
You know me, I get the money pass, Shina Peter, for my area they dey call me Godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata, if you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita, I go chop am like say na semovita oh
[Post-Chorus]
Bad boys like you, I like bad boys like you, you, yah, boys like you, I like bad boys like you
Bad boys like you, I like bad boys like you, you, yah, boys like you, I like bad boys like you
The End!!!

Thanks for checking out , We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click
We you
Check Out More PEOPLE Also View
About The Author
Kaptain Kush is the founder and editor of TheCityCeleb, where he covers entertainment, celebrity culture, and the business of fame with a focus on African and global pop culture.
Leave a Reply
We Value Your Feedback! Please ensure that your comment is respectful and relevant to the topic. Any inappropriate or spammy content will be removed. You can also provide links to helpful resources, but please avoid sharing unrelated links. Thank you for contributing to the conversation!
Comment *
Name
Notify me via e-mail if anyone answers my comment.